lindaikeji32

  • Subscribe to our RSS feed.
  • Twitter
  • StumbleUpon
  • Reddit
  • Facebook
  • Digg

Thursday, September 3, 2009

Nico Gravity VS Timaya

Posted on 1:39 AM by dvdsvdsdv
I didn't even know of the existence of this song until I went to my youngest sister's room and saw this piece of paper with the lyrics to a song I found out after reading to be a diss song by an artist called Nico Gravity to Timaya.

My sis, Benita, sat down for almost an hour to get down the lyrics of the song...amebo runs in my family...lol. Fortunately my younger brother had the song in his collection and I listened to it...loved it!

And like a true amebo myself, I thought to share :-)

Check out the lyrics of the song...




I wan answer Timaya - Nico Gravity

I wan pieces the maga
I wan enter the small boy wey tell everybody say im be egberi papa
The thing wey dey vex me be say nowadays children dem no dey get respect
If you give them microphone make them sing wetin dem sabi na to dey praise themselves
During our time, I say no be like this
Musician dey blow, musician dey fade
If you never blow, my brother wait for your turn
If you don blow, make you no use am dey pose
No use an dey brag, no use am dey show off o

See Timaya, e too dey pose
See Timaya, e too dey brag
Anywhere he enter na so e go dey pose
Scatter im face, carry shoulder up
He buy motor, he go take am sing
He f**k t*t*, he go take am sing
He smoke I**o, he go take am sing
He rent flat, he go take am sing

Me I take am say na lack of education
He no sabi handle fame and fortune
He no ever believe say he go get money
When small money come, e come enter im head
Come scatter im brain, come make am dey feel like egbe
Original egbe the papa

Chorus
I wan finish Timaya
I wan pieces the maga
I wan scatter the mugu
I wan enter the small boy wey tell every body say im be egberi papa

Well right now today today Naija dey gbadun your style
Thank God for your life, I happy say you dey shine
But I hope say no be only motor you just dey buy
I hope you dey put some money for bank
Because I hear you dey talk of Camry 2.2
And I hear you dey talk about Toyota Spider
Small thing you for tell us say you buy helicopter

See, I get small advice eh, I hope say you dey plan for your future well
I get one secret to tell you, no musician go reign forever
I get one koko to yarn you, one day Naija go bone your face o
Remember say na only one style you dey use
Remember say na *** dem dey use for your voice
One day your juju go clear from people eyes
That time if you sing, e go be dem like say na noise

Remember say you never reign reach Kimono
Remember say you never reign reach Baba Fryo
Remember say you never reign reach Daddy Showkey
Remember say you never reign reach Daniel Wilson
Remember say you never reign reach Blackky
Remember say you never reign reach Danfo Drivers
Remember say you never reign reach Shina Peters
Remember say you never reign reach Tuface Idibia

All these people dem reign, dem let person hear word
E don reach your turn, everyday na to dey pose
You don forget say to reign na luck, no be sabi and no be by work
So my paddy make you no come here dey start to dey pamurogo, carry shoulder up just like a tolotolo
Blah blah blah....
*The End*

So what do ya say? Wise words or just words from a player hater?
Email ThisBlogThis!Share to XShare to FacebookShare to Pinterest
Posted in | No comments
Newer Post Older Post Home

0 comments:

Post a Comment

Subscribe to: Post Comments (Atom)

Popular Posts

  • Strip clubs in Nigeria: A strip dancer's account of how they operate.
    Last week, men of the Lagos State Environmental and Special Offences Task Force raided strip/nude clubs in Lagos, arresting managers, patron...
  • Jim Iyke: Nigeria's Sexiest Actor? + Guess the beauty queen
    Is Jim Iyke Nigeria's sexiest actor? A poll was recently conducted by an independent media group; and Jim Iyke beat 16 other actors to e...
  • Nas and Kelis to divorce + Kelis Hair Evolution
    Nas and Kelis to divorce. Hip-hop super couple Nas and Kelis are to divorce just months before the birth of their first child together. K...
  • The effects of cold water
    A cardiologist says to share this with my readers...hope it helps. For those who like to drink cold water, this article is applicable to you...
  • Introducing: Godfrey Danchimah Jnr
    I was watching BET yesterday when this comedian came on stage and introduced himself. He said "My name is Godfrey and I am 100% Nigeria...
  • How Spanish Doctor Mistakenly killed Stella Obasanjo
    ~ Story from City People Magazine. Four years after the death of former Nigeria’s first Lady, Stella Obasanjo, respite seem to have come the...
  • MBGN 2009 + Lagbaja's New Album + Jimmy Jatt's battlefield kicks off
    24 year old Youth Corp member, Glory Chukwu, representing Nasarawa State was crowned The Most Beautiful Girl in Nigeria 2009 during the eve...
  • Naeto C Honored + Ikechukwu in Yola
    Naeto C Honored as Atlantic Hall Ambassador, Inducted into A-Hall of Fame The 26 year old entertainer had thought that winning the MTV Afr...
  • 2009 Victoria's Secret Fashion Show
    Pictures from the 2009 Victoria's Secret Fashion Show which took place at the Lexington Armory in New York, USA, Thursday 19 November 20...
  • 33 Nude Dancers Arrested After Raid By Task Force
    Story/Pix by Simon Ateba, Kazeem Ugbodaga & Paul Sanusi of PM News Following the expose of the nefarious activities at Lagos nude clubs,...

Categories

  • Fashion
  • i-tees
  • T-Shirts
  • Tops

Blog Archive

  • ▼  2009 (500)
    • ►  December (4)
    • ►  November (104)
    • ►  October (100)
    • ▼  September (67)
      • Foreign Entertainment News.
      • Happy Independence Day
      • A dog with human body.
      • Nigerian dress party 2009 (UK)
      • Genevieve Nnaji speaks on her beauty secret
      • How P-Square almost marred Guinness 250 Anniversary
      • How Spanish Doctor Mistakenly killed Stella Obasanjo
      • Uwem Akpan's 'Say you're one of them'
      • Iyanya finally set to debut
      • Diamondz debut at last
      • Obiwon's Album lunch
      • Nurse found dead in her home
      • RIP Best Ogedegbe
      • And she's back...
      • Naija Entertianment News
      • Charles Soludo contesting for Anambra Governorship...
      • Introducing: Godfrey Danchimah Jnr
      • The Tenant wins Best Film + The Obamas tell how th...
      • Virgin Nigeria now Nigerian Eagle Airlines
      • What is the title of Mayo Ayilaran's hit song?
      • Unstoppable "Squared" Mix 4
      • Fashion: One little black dress - 31 ways to wear it
      • 2009 Emmys Red Carpet Pictures
      • World's Oldest Dies + Ten ways to live longer
      • Nigeria bans District 9 Movie
      • Ikechukwu Vs. Peter Okoye
      • Rate P-Square's new album Danger
      • The Woman Regina Askia Williams
      • Abuja Custom Car & Bike Show
      • Jim Iyke's Musical Campaign for Children
      • It's My Birthday
      • Sister Vs. Husband
      • Who is the bigger star?
      • Peak Talent Show + Tetmosol's Girl Power Benin sho...
      • Julius Agwu, Chinenye Ochuba welcome baby girls
      • Vera Ikeji and George Shilobod's wedding
      • Obiwon's Rebirth + Princess Amayo's BEFFTA Nominat...
      • Brown Heart Campaign: August Visitor
      • Who's Nigeria's TV Talkshow queen?
      • Not again Kanye West!!!
      • 50 Most Beautiful People in Nigeria
      • Gani Fawehinmi's Farewell
      • Notorious SA Magazine
      • Jerry Jideobi's Pretty Woman
      • Bill's Ranch
      • A Perspective on Contemporary Nigerian Photography
      • Oluronbi Musical
      • Ibadan youths Dare To Be Different
      • Breaking up: When love turns to hate.
      • Caster Semenya is Hermaphrodite?
      • Caster Semenya's New Look
      • Julius Aguw's 'Crack Ya Ribs' Show in London
      • Naija's Power couples
      • RIP Chief Gani Fawehinmi
      • Modupe Ozolua's Indulge Spa
      • Adaeze Igwe and Joseph Yobo confirm romance
      • Omowunmi Akinnifesi: A breath of fresh air
      • Globacom unveils 17 Ghanaian ambassadors
      • ShakaraTV + Train your brain to behave financially
      • P-Square gets N30 million for 'Danger'
      • Whitney Houston's 'I Look To You'
      • Face of Sleek Nigeria 2009
      • Is it a romance or a bromance? + Celebrity Bromance
      • Nico Gravity VS Timaya
      • RIP Omoladun Kenkelewu, Baba Suwe's wife.
      • The courage of Nujood Ali
      • Caroline Johnson update...
    • ►  August (44)
    • ►  July (31)
    • ►  June (33)
    • ►  May (29)
    • ►  April (28)
    • ►  March (25)
    • ►  February (20)
    • ►  January (15)
Powered by Blogger.

About Me

dvdsvdsdv
View my complete profile